Difference between revisions of "any"

Line 7: Line 7:
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
* ˈɛni
+
* ɛ́ní
 
<sm2>Pcm-ng-any.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-any.f.ogg</sm2>  
<sm2>Pcm-ng-any.m.ogg</sm2>  
+
<sm2>Pcm-ng-any.m.ogg</sm2>
  
 
===Adjective===
 
===Adjective===

Revision as of 23:08, 1 December 2021

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English any

Pronunciation

  • ɛ́ní

Play


Adjective

  • Di word wey de dey use count sey someting dey
  1. Hope sey any of the rulers or Pharisee never put faith for am?  — (jw__1202, )
    Benin qualify even though say dem no win any of dia group matches.  — (bbc__19810, __no translation__)
    We dey do wetin God want if we no dey support anybody wey dey do politics or any of their group.  — (jw__39069, __no translation__)
    Make any pesin wey get addiction mata waka go Yaba or any of dis hospital wey get better expert.  — (bbc__7874, __no translation__)
    The Beat Naija NYSC Concert kicked off with a bang with a line up of artistes some of which had never featured at any of our previous concerts.  — (ja102__4591, __no translation__)
    The Championship club dey argue say dem no dey liable for any of the kpogiri sake of say the Argentine no be officially their player when e kpuff.  — (brila__1574, __no translation__)
    And you see if person car just get small problem, shout like dis, or any small problem like dis, di person don dey worry,  — (WAZA_07_Self-Medication_T__20, And, you see, if a person's car just have a little problem, he will shout like this or any little problem like this, the person is already worrying.)
    If di separation na from sometin wey di gumbody country do to any or di two papa and mama, like say dem lock, jail, drive comot for country, or na die of any or di two of di papa and mama of di pikin, dat gumbody country must to, if person ask, give di papa and mama, di pikin, or if e correct, anodir family person, di real information wey concern where di family person dee, unless di information no go good for di pikin.  — (gumbody__155, __no translation__)
    47. You will sign such document as we reasonably request, at no cost to us, to confirm any or all of the above.  — (ja102__138, __no translation__)
    42. By entering a Promotion or submitting a video, image, audio file or any other materials in relation to a Promotion or prize you are granting us a worldwide, perpetual, royalty free licence in the Intellectual Property Rights in any or all of them.  — (ja102__133, __no translation__)
    Any, anyhow bah?  — (JOS_32_School-And-Party-Politics_DG__133, Any... anyhow right ?)
    So, any, any news?  — (ABJ_GWA_02_Market-Food-Church_DG__93, So, any news?)

Related forms

Translations

  • English: any

Pronoun

Word we de dey use show weder someting reach number wey de fit or no fit count sey e reach someting.

  • Dem no break any of im bone  — (jw__6686, they did not break a single bone of his.)
  • So far, im neva show face for any of im trials.  — (bbc__76837, S/He has not shown up at any of the trials since it began.)
  • That na why e no want make any of us ‘dey lie.’ Sometimes, to talk true fit hard us or e fit make us shame.  — (jw__22197, That is why s/he does want us to tell lies. though speaking the truth may be difficult or plain embarrassing.)

Translations

  • English: any