Difference between revisions of "any"

 
(2 intermediate revisions by the same user not shown)
Line 13: Line 13:
 
===Adjective===
 
===Adjective===
 
* Word wey de dey use count sey someting dey.
 
* Word wey de dey use count sey someting dey.
:*{{ux|dv|Hope sey '''any''' of the rulers or Pharisee never put faith for am? |(jw__1202, )}}
+
:*{{ux|dv|Hope sey '''any''' of the rulers or Pharisee never put faith for am?|(jw__1202, Hope none of the rulers or Pharisees have not put their trust in him.)}}
:* {{ux|dv|And you see if person car just get small problem, shout like dis, or '''any''' small problem like dis, di person don dey worry, |(WAZA_07_Self-Medication_T__20, And, you see, if a person's car just have a little problem, he will shout like this or any little problem like this, the person is already worrying.)}}
+
:* {{ux|dv|And you see if person car just get small problem, or '''any''' small problem like dis, di person don dey worry.|(WAZA_07_Self-Medication_T__20, And you see, if a person's car has a little problem, the person will be worried.)}}
 
 
 
====Related forms====
 
====Related forms====
 
* [[anyting]]
 
* [[anyting]]
 
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''any''
 
* English: ''any''
Line 25: Line 23:
 
* Word we de dey use show weder someting reach number wey de fit or no fit count sey e reach someting.
 
* Word we de dey use show weder someting reach number wey de fit or no fit count sey e reach someting.
 
:* {{ux|dv|Dem no break '''any''' of im bone |(jw__6686, they did not break a single bone of his.)}}
 
:* {{ux|dv|Dem no break '''any''' of im bone |(jw__6686, they did not break a single bone of his.)}}
:* {{ux|dv|So far, im neva show face for '''any''' of im trials. |(bbc__76837, S/He has not shown up at any of the trials since it began.)}}
+
:* {{ux|dv|That na why e no want make '''any''' of us ‘dey lie.’ Sometimes, to talk true fit hard us or e fit make us shame. |(jw__22197, That is why s/he does want us to tell lies. though speaking the truth may be difficult or plain embarrassing.)}}
:* {{ux|dv|That na why e no want make '''any''' of us ‘dey lie.’ Sometimes, to talk true fit hard us or e fit make us shame. |(jw__22197, That is why s/he does want us to tell lies. though speaking the truth may be difficult or plain embarrassing.)}}
 
  
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''any''
 
* English: ''any''

Latest revision as of 13:55, 21 March 2022

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English any

Pronunciation

  • ɛ́ní

Play


Adjective

  • Word wey de dey use count sey someting dey.
  • Hope sey any of the rulers or Pharisee never put faith for am?  — (jw__1202, Hope none of the rulers or Pharisees have not put their trust in him.)
  • And you see if person car just get small problem, or any small problem like dis, di person don dey worry.  — (WAZA_07_Self-Medication_T__20, And you see, if a person's car has a little problem, the person will be worried.)

Related forms

Translations

  • English: any

Pronoun

  • Word we de dey use show weder someting reach number wey de fit or no fit count sey e reach someting.
  • Dem no break any of im bone  — (jw__6686, they did not break a single bone of his.)
  • That na why e no want make any of us ‘dey lie.’ Sometimes, to talk true fit hard us or e fit make us shame.  — (jw__22197, That is why s/he does want us to tell lies. though speaking the truth may be difficult or plain embarrassing.)

Translations

  • English: any