Difference between revisions of "anyting"

 
Line 13: Line 13:
  
 
===Pronoun===
 
===Pronoun===
* Word wey person dey use when e no really want call di name of oneting.
+
*Word wey person dey use when e no matter wetin di ting be.
 
:*{{ux|dv|'''Anyting''' wey you wan buy, buy am. |(IBA_07_Na-Love_DG__253, whatever you wish to buy, buy.)}}
 
:*{{ux|dv|'''Anyting''' wey you wan buy, buy am. |(IBA_07_Na-Love_DG__253, whatever you wish to buy, buy.)}}
 
:*{{ux|dv|'''Anyting''' you want, I go give you. |(NST_cleaned__33485, Your wish is my command.)}}
 
:*{{ux|dv|'''Anyting''' you want, I go give you. |(NST_cleaned__33485, Your wish is my command.)}}

Latest revision as of 11:46, 14 February 2024

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English anyting

Pronunciation

  • énítîn

Play Play

Pronoun

  • Word wey person dey use when e no matter wetin di ting be.
  • Anyting wey you wan buy, buy am.  — (IBA_07_Na-Love_DG__253, whatever you wish to buy, buy.)
  • Anyting you want, I go give you.  — (NST_cleaned__33485, Your wish is my command.)
  • De no dey like fight, or anyting.  — (JOS_20_Beauty-Of-Jos_MG__35, They are not belligerent or anything like that.)


Related forms

Translations

  • English: anything