Difference between revisions of "anyting"

Line 18: Line 18:
  
 
===Pronoun===
 
===Pronoun===
Na word wey de dey take show sey wetin
+
Na word wey de dey take show someting no get number wey person fit count.  
#: {{ux|dv|'''Anyting'''! |(JOS_07_Trousers-And-Short-Skirts_DG__171, Anything !)}}
+
:*{{ux|dv|'''anyting''' wey you want buy. |(NST_cleaned__37243, __no translation__)}}
#: {{ux|dv|'''anyting'''... |(NST_cleaned__34492, __no translation__)}}
+
:*{{ux|dv|'''Anyting''' wey you wan buy, buy am. |(IBA_07_Na-Love_DG__253, Anything you want to buy, buy it.)}}
#: {{ux|dv|'''anyting''' wey you want buy. |(NST_cleaned__37243, __no translation__)}}
+
:*{{ux|dv|'''Anyting''' you want, I go give you. |(NST_cleaned__33485, __no translation__)}}
#: {{ux|dv|'''Anyting''' wey you wan buy, buy am. |(IBA_07_Na-Love_DG__253, Anything you want to buy, buy it.)}}
+
:*{{ux|dv|'''Anyting''' from Nigeria na wowo. |(ENU_34_Malaysia-Guy_MG__46, Everything in Nigeria is bad.)}}
#: {{ux|dv|'''anyting''' you do, na she... |(NST_cleaned__40452, __no translation__)}}
+
:*{{ux|dv|Dat one no be '''anyting''' o. |(NST_cleaned__18420, __no translation__)}}
#: {{ux|dv|'''Anyting''' you want, I go give you. |(NST_cleaned__33485, __no translation__)}}
+
:*{{ux|dv|De no dey like fight, or '''anyting'''. |(JOS_20_Beauty-Of-Jos_MG__35, They don't like to fight, or anything.)}}
#: {{ux|dv|'''Anyting''' from Nigeria na wowo. |(ENU_34_Malaysia-Guy_MG__46, Everything in Nigeria is bad.)}}
+
:*{{ux|dv|Om-, eh Omo God, Baba God, help me in '''anyting''' I do. |(NST_cleaned__37345, __no translation__)}}
#: {{ux|dv|'''Anyting''' from Nigeria is almost bad ting. |(ENU_34_Malaysia-Guy_MG__39, Almost everything in Nigeria is bad.)}}
+
 
#: {{ux|dv|As dirty as '''anyting'''. |(JOS_10_Mothers-Against-Mini-Skirts_DG__147, As dirty as can be.)}}
 
#: {{ux|dv|Sey me, I no dey order for '''anyting'''. |(KAD_13_Entering-University_MG__75, Myself, I'm not placing orders for anything.)}}
 
#: {{ux|dv|I never watch '''anyting''' o! |(ENU_03_School-Fees-And-French-Exams_DG__75, I have not watched anyting !)}}
 
#: {{ux|dv|Dat one no be '''anyting''' o. |(NST_cleaned__18420, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|De no dey like fight, or '''anyting'''. |(JOS_20_Beauty-Of-Jos_MG__35, They don't like to fight, or anything.)}}
 
#: {{ux|dv|We no dey worry for rashes, or '''anyting'''. |(JOS_20_Beauty-Of-Jos_MG__79, We don't worry about rashes, or anything.)}}
 
#: {{ux|dv|Are sure, are you sure you don't want, you no want '''anyting''' else? |(NST_cleaned__26632, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|where e be sey for proceedings wey dey before court or uprbringing of pikin or di administration of property wey belong to di pikin, or sey de dey hold am for di pikin till e reach age of majority, or di application of income, na im be di matter, di court go, sey de want decide dat matter, na di pikin de go first look before de go do '''anyting''' else. |(hildrights__935, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Om-, eh Omo God, Baba God, help me in '''anyting''' I do. |(NST_cleaned__37345, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Im dey import all dis injector, even pump for ship, everyting, in fact '''anyting''' wey dey pump, |(ENU_27_Mechanic-Guys_DG__62, He imports all these injectors. Even pumps for ships. Anything that pumps.)}}
 
#: {{ux|dv|Port Harcourt, di tings wey dey happen for here, I no dey see '''anyting''' wen mstchew dey ve~, dey important for here, |(PRT_06_Port-Harcourt_DG__16, Port Harcourt, di things that are happening here, I do not see things that mstchew that are... important here.)}}
 
#: {{ux|dv|E no go get '''anyting''' wet dey for section 72, 73, and 74 for dis Act wey go affect di power wey court waget to ask di pikin wetin want as de dey consider which order de go make under section 74 for dis Act or comot di right wey pikin get to make im own choice. |(hildrights__249, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Meaning sey '''anyting''' wey you invest... |(WAZP_04_Ponzi-Scheme_MG__23, Meaning that on anything which you invest...)}}
 
#: {{ux|dv|Om-, eh Omo God, Baba God, help me in '''anyting''' I do. |(ENU_34_Malaysia-Guy_MG__4, Oh eh, God, dear God, help me in whatever I do.)}}
 
  
 
====Related forms====
 
====Related forms====

Revision as of 13:20, 9 March 2021

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English anyting

Pronunciation

  • anyting

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 77
  • Frequency rank in NSC treebank: 174
  • Frequency in raw corpus: 225
  • Frequency rank in raw corpus: 1215

Pronoun

Na word wey de dey take show someting no get number wey person fit count.

  • anyting wey you want buy.  — (NST_cleaned__37243, __no translation__)
  • Anyting wey you wan buy, buy am.  — (IBA_07_Na-Love_DG__253, Anything you want to buy, buy it.)
  • Anyting you want, I go give you.  — (NST_cleaned__33485, __no translation__)
  • Anyting from Nigeria na wowo.  — (ENU_34_Malaysia-Guy_MG__46, Everything in Nigeria is bad.)
  • Dat one no be anyting o.  — (NST_cleaned__18420, __no translation__)
  • De no dey like fight, or anyting.  — (JOS_20_Beauty-Of-Jos_MG__35, They don't like to fight, or anything.)
  • Om-, eh Omo God, Baba God, help me in anyting I do.  — (NST_cleaned__37345, __no translation__)


Related forms

Translations

  • English: anything