Difference between revisions of "anyting"

Line 19: Line 19:
 
===Pronoun===
 
===Pronoun===
 
Na word wey de dey take show sey someting no get number wey person fit count.  
 
Na word wey de dey take show sey someting no get number wey person fit count.  
:*{{ux|dv|'''anyting''' wey you want buy. |(NST_cleaned__37243, __no translation__)}}
+
:*{{ux|dv|'''Anyting''' wey you wan buy, buy am. |(IBA_07_Na-Love_DG__253, whatever you wish to buy, buy.)}}
:*{{ux|dv|'''Anyting''' wey you wan buy, buy am. |(IBA_07_Na-Love_DG__253, Anything you want to buy, buy it.)}}
+
:*{{ux|dv|'''Anyting''' you want, I go give you. |(NST_cleaned__33485, Your wish is my command.)}}
:*{{ux|dv|'''Anyting''' you want, I go give you. |(NST_cleaned__33485, __no translation__)}}
+
:*{{ux|dv| De no dey like fight, or '''anyting'''. |(JOS_20_Beauty-Of-Jos_MG__35, They are not belligerent or anything like that.)}}
:*{{ux|dv|'''Anyting''' from Nigeria na wowo. |(ENU_34_Malaysia-Guy_MG__46, Everything in Nigeria is bad.)}}
 
:*{{ux|dv|Dat one no be '''anyting''' o. |(NST_cleaned__18420, __no translation__)}}
 
:*{{ux|dv|De no dey like fight, or '''anyting'''. |(JOS_20_Beauty-Of-Jos_MG__35, They don't like to fight, or anything.)}}
 
:*{{ux|dv|Om-, eh Omo God, Baba God, help me in '''anyting''' I do. |(NST_cleaned__37345, __no translation__)}}
 
  
  

Revision as of 14:29, 9 March 2021

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English anyting

Pronunciation

  • anyting

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 77
  • Frequency rank in NSC treebank: 174
  • Frequency in raw corpus: 225
  • Frequency rank in raw corpus: 1215

Pronoun

Na word wey de dey take show sey someting no get number wey person fit count.

  • Anyting wey you wan buy, buy am.  — (IBA_07_Na-Love_DG__253, whatever you wish to buy, buy.)
  • Anyting you want, I go give you.  — (NST_cleaned__33485, Your wish is my command.)
  • De no dey like fight, or anyting.  — (JOS_20_Beauty-Of-Jos_MG__35, They are not belligerent or anything like that.)


Related forms

Translations

  • English: anything