anyting

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English anyting

Pronunciation

  • anyting

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 77
  • Frequency rank in NSC treebank: 174
  • Frequency in raw corpus: 225
  • Frequency rank in raw corpus: 1215

Pronoun

Na word wey de dey take show someting no get number wey person fit count.

  • anyting wey you want buy.  — (NST_cleaned__37243, __no translation__)
  • Anyting wey you wan buy, buy am.  — (IBA_07_Na-Love_DG__253, Anything you want to buy, buy it.)
  • Anyting you want, I go give you.  — (NST_cleaned__33485, __no translation__)
  • Anyting from Nigeria na wowo.  — (ENU_34_Malaysia-Guy_MG__46, Everything in Nigeria is bad.)
  • Dat one no be anyting o.  — (NST_cleaned__18420, __no translation__)
  • De no dey like fight, or anyting.  — (JOS_20_Beauty-Of-Jos_MG__35, They don't like to fight, or anything.)
  • Om-, eh Omo God, Baba God, help me in anyting I do.  — (NST_cleaned__37345, __no translation__)


Related forms

Translations

  • English: anything