anyting
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English anyting
Pronunciation
- anyting
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 77
- Frequency rank in NSC treebank: 174
- Frequency in raw corpus: 225
- Frequency rank in raw corpus: 1215
Pronoun
Na word wey de dey take show sey someting no get number wey person fit count.
- anyting wey you want buy. — (NST_cleaned__37243, __no translation__)
- Anyting wey you wan buy, buy am. — (IBA_07_Na-Love_DG__253, Anything you want to buy, buy it.)
- Anyting you want, I go give you. — (NST_cleaned__33485, __no translation__)
- Anyting from Nigeria na wowo. — (ENU_34_Malaysia-Guy_MG__46, Everything in Nigeria is bad.)
- Dat one no be anyting o. — (NST_cleaned__18420, __no translation__)
- De no dey like fight, or anyting. — (JOS_20_Beauty-Of-Jos_MG__35, They don't like to fight, or anything.)
- Om-, eh Omo God, Baba God, help me in anyting I do. — (NST_cleaned__37345, __no translation__)
Related forms
Translations
- English: anything