apama

Naija

Etymology

From: unknown

Pronunciation

  • àpámà

Play Play

Noun

Na person wey open eye ontop fashion matter.

  • Fine girl sabi do apama.  — (NSC_Abonyi_2021, Beautiful ladies are usually fashionistas.)

Translations

  • English: fashionista