Difference between revisions of "apolo"

Line 17: Line 17:
 
* Frequency rank in raw corpus: inf
 
* Frequency rank in raw corpus: inf
 
===Noun===
 
===Noun===
na make person eyes red and e dey pain am bad bad
+
* Na make person eyes red and e dey pain am bad bad
#:* {{ux|dv|I tell you sey Musa get '''apolo''' na. Im eye swell up o. |(Egbokhare_2020. I told you that Musa has conjunctivitis. His eyes are swollen.)}}
+
:* {{ux|dv|I tell you sey Musa get '''apolo''' na. Im eye swell up o. |(Egbokhare_2020. I told you that Musa has conjunctivitis. His eyes are swollen.)}}
#:* {{ux|dv|As harmattan time don come, '''apolo''' don come, people eyes go soon dey red. |(NSC_Legbeti_2020. With the arrival of harmattan comes conjunctivitis.)}}
+
:* {{ux|dv|As harmattan time don come so, '''apolo''' don come be dat. People eyes go soon begin dey red. |(NSC_Legbeti_2020. With the change in weather to harmattan, conjunctivitis will soon be rampant.)}}
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: conjunctivitis
+
* English: ''conjunctivitis''

Revision as of 17:45, 13 January 2021

Naija

Alternative forms

  • apollo

Etymology

From: English (1969 Apollo 11 mission, the first spaceflight from which men walked on the Moon).

Pronunciation

  • àpólò

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 0
  • Frequency rank in NSC treebank: inf
  • Frequency in raw corpus: 0
  • Frequency rank in raw corpus: inf

Noun

  • Na make person eyes red and e dey pain am bad bad
  • I tell you sey Musa get apolo na. Im eye swell up o.  — (Egbokhare_2020. I told you that Musa has conjunctivitis. His eyes are swollen.)
  • As harmattan time don come so, apolo don come be dat. People eyes go soon begin dey red.  — (NSC_Legbeti_2020. With the change in weather to harmattan, conjunctivitis will soon be rampant.)

Translations

  • English: conjunctivitis