Difference between revisions of "apolo"
(→Noun) |
(→Noun) |
||
Line 17: | Line 17: | ||
* Frequency rank in raw corpus: inf | * Frequency rank in raw corpus: inf | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | * Na make person eyes red | + | * Na make person eyes red come dey pain am join. |
:* {{ux|dv|I tell you sey Musa get '''apolo''' na. Im eye swell up o. |(Egbokhare_2020. I told you that Musa has conjunctivitis. His eyes are swollen.)}} | :* {{ux|dv|I tell you sey Musa get '''apolo''' na. Im eye swell up o. |(Egbokhare_2020. I told you that Musa has conjunctivitis. His eyes are swollen.)}} | ||
:* {{ux|dv|As harmattan time don come so, '''apolo''' don come be dat. People eyes go soon begin dey red. |(NSC_Legbeti_2020. With the change in weather to harmattan, conjunctivitis will soon be rampant.)}} | :* {{ux|dv|As harmattan time don come so, '''apolo''' don come be dat. People eyes go soon begin dey red. |(NSC_Legbeti_2020. With the change in weather to harmattan, conjunctivitis will soon be rampant.)}} |
Revision as of 17:48, 13 January 2021
Naija
Alternative forms
- apollo
Etymology
From: English (1969 Apollo 11 mission, the first spaceflight from which men walked on the Moon).
Pronunciation
- àpólò
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 0
- Frequency rank in NSC treebank: inf
- Frequency in raw corpus: 0
- Frequency rank in raw corpus: inf
Noun
- Na make person eyes red come dey pain am join.
- I tell you sey Musa get apolo na. Im eye swell up o. — (Egbokhare_2020. I told you that Musa has conjunctivitis. His eyes are swollen.)
- As harmattan time don come so, apolo don come be dat. People eyes go soon begin dey red. — (NSC_Legbeti_2020. With the change in weather to harmattan, conjunctivitis will soon be rampant.)
Translations
- English: conjunctivitis