Difference between revisions of "apolo"

Line 19: Line 19:
 
* Na make person eyes red come dey pain am join.
 
* Na make person eyes red come dey pain am join.
 
:* {{ux|dv|I tell you sey Musa get '''apolo''' na. Im eye swell up o. |(Egbokhare_2020. I told you that Musa has conjunctivitis. His eyes are swollen.)}}
 
:* {{ux|dv|I tell you sey Musa get '''apolo''' na. Im eye swell up o. |(Egbokhare_2020. I told you that Musa has conjunctivitis. His eyes are swollen.)}}
:* {{ux|dv|As harmattan time don come so, '''apolo''' don come be dat. People eyes go soon begin dey red. |(NSC_Legbeti_2020. With the change in weather to harmattan, conjunctivitis will soon be rampant.)}}
+
:* {{ux|dv|As harmattan time don start, '''apolo''' don come be dat. People eyes go soon begin dey red. |(NSC_Legbeti_2020. With the change in weather to harmattan, conjunctivitis will soon be rampant.)}}
  
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''conjunctivitis''
 
* English: ''conjunctivitis''

Revision as of 18:00, 13 January 2021

Naija

Alternative forms

  • apollo

Etymology

From: English (1969 Apollo 11 mission, the first spaceflight from which men walked on the Moon).

Pronunciation

  • àpólò

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 0
  • Frequency rank in NSC treebank: inf
  • Frequency in raw corpus: 0
  • Frequency rank in raw corpus: inf

Noun

  • Na make person eyes red come dey pain am join.
  • I tell you sey Musa get apolo na. Im eye swell up o.  — (Egbokhare_2020. I told you that Musa has conjunctivitis. His eyes are swollen.)
  • As harmattan time don start, apolo don come be dat. People eyes go soon begin dey red.  — (NSC_Legbeti_2020. With the change in weather to harmattan, conjunctivitis will soon be rampant.)

Translations

  • English: conjunctivitis