Difference between revisions of "apolo"

Line 6: Line 6:
 
* àpólò
 
* àpólò
 
<sm2>Pcm-ng-apolo.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-apolo.f.ogg</sm2>  
<sm2>Pcm-ng-apolo.m.ogg</sm2>  
+
<sm2>Pcm-ng-apolo.m.ogg</sm2>
  
 
===Noun===
 
===Noun===

Revision as of 15:20, 31 March 2023

Naija

Etymology

From: unknown

Pronunciation

  • àpólò

Play Play

Noun

  • Someting wey dey do person for eye make im eye red con dey pain am join.
  • I tell you sey Musa get apolo na. Im eye swell up o.  — (Egbokhare_2020. I told you that Musa has conjunctivitis. His eyes are swollen.)
  • As harmattan time don start, apolo don come be dat. People eyes go soon begin dey red.  — (NSC_Legbeti_2020. With the change in weather to harmattan, conjunctivitis will soon be rampant.)

Translations

  • English: conjunctivitis