Difference between revisions of "apolo"
(→Naija) |
(→Noun) |
||
Line 19: | Line 19: | ||
na make person eyes red and e dey pain am bad bad | na make person eyes red and e dey pain am bad bad | ||
#:* {{ux|dv|I tell you sey Musa get '''apolo''' na. Im eye swell up o. |(Egbokhare_2020. I told you that Musa has conjunctivities. His eyes are swollen.)}} | #:* {{ux|dv|I tell you sey Musa get '''apolo''' na. Im eye swell up o. |(Egbokhare_2020. I told you that Musa has conjunctivities. His eyes are swollen.)}} | ||
− | #:* {{ux|dv|'' | + | #:* {{ux|dv|As harmattan time don come, '''apolo''' don come be that, people eyes go soon dey red. |(Egbokhare_2020. I told you that Musa has conjunctivities. His eyes are swollen.)}} |
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
* | * |
Revision as of 11:07, 30 November 2020
Naija
Alternative forms
- apollo
Etymology
From: 1969 Apollo 11 mission, the first spaceflight from which men walked on the Moon
Pronunciation
- àpólò
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 0
- Frequency rank in NSC treebank: inf
- Frequency in raw corpus: 0
- Frequency rank in raw corpus: inf
Noun
na make person eyes red and e dey pain am bad bad
- I tell you sey Musa get apolo na. Im eye swell up o. — (Egbokhare_2020. I told you that Musa has conjunctivities. His eyes are swollen.)
- As harmattan time don come, apolo don come be that, people eyes go soon dey red. — (Egbokhare_2020. I told you that Musa has conjunctivities. His eyes are swollen.)
Synonyms
Translations
- English: conjunctivities