apolo

Naija

Alternative forms

  • apollo

Etymology

From: unknown

Pronunciation

  • àpólò

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 0
  • Frequency rank in NSC treebank: inf
  • Frequency in raw corpus: 0
  • Frequency rank in raw corpus: inf

Noun

  • Na make person eyes red come dey pain am join.
  • I tell you sey Musa get apolo na. Im eye swell up o.  — (Egbokhare_2020. I told you that Musa has conjunctivitis. His eyes are swollen.)
  • As harmattan time don start, apolo don come be dat. People eyes go soon begin dey red.  — (NSC_Legbeti_2020. With the change in weather to harmattan, conjunctivitis will soon be rampant.)

Translations

  • English: conjunctivitis