apolo
Naija
Etymology
From: unknown
Pronunciation
- àpólò
Noun
- Someting wey dey do person for eye make im eye red con dey pain am join.
- I tell you sey Musa get apolo na. Im eye swell up o. — (Egbokhare_2020. I told you that Musa has conjunctivitis. His eyes are swollen.)
- As harmattan time don start, apolo don come be dat. People eyes go soon begin dey red. — (NSC_Legbeti_2020. With the change in weather to harmattan, conjunctivitis will soon be rampant.)
Translations
- English: conjunctivitis