Difference between revisions of "aproko"

Line 17: Line 17:
 
#:* {{ux|dv|You dey do '''aproko'''. |(Egbokhare_2020. You are gossiping.)}}
 
#:* {{ux|dv|You dey do '''aproko'''. |(Egbokhare_2020. You are gossiping.)}}
 
#:* {{ux|dv|Amebo or '''aproko''' be like fuel wey dem add join fire |(jw_1324, _Gossiping can act like fuel addeto burning fire_)}}
 
#:* {{ux|dv|Amebo or '''aproko''' be like fuel wey dem add join fire |(jw_1324, _Gossiping can act like fuel addeto burning fire_)}}
#:* {{ux|dv|some people tink say na only women dey do '''aproko''' but e get some kain men wey do  '''aproko'' pass women sef. |(NSC_Legbeti_2020. Some people think  only women gossip but actually, some men are terrible gossips.)}}
+
#:* {{ux|dv|some people tink say na only women dey do '''aproko'''   but e get some kain men wey do  '''aproko'' pass women. |(NSC_Legbeti_2020. Some people think  only women gossip but actually, some men are terrible gossips.)}}
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
 
* [[amebo]], [[tatafo]]
 
* [[amebo]], [[tatafo]]
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: gossip
 
* English: gossip

Revision as of 23:21, 29 November 2020

Naija

Etymology

From: unknown

Pronunciation

  • àpròkó

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 0
  • Frequency rank in NSC treebank: inf
  • Frequency in raw corpus: 15
  • Frequency rank in raw corpus: 6494

Noun

  • na make people or person dey gossip anoder person or people
    • You dey do aproko.  — (Egbokhare_2020. You are gossiping.)
    • Amebo or aproko be like fuel wey dem add join fire  — (jw_1324, _Gossiping can act like fuel addeto burning fire_)
    • some people tink say na only women dey do aproko' but e get some kain men wey do aproko pass women.  — (NSC_Legbeti_2020. Some people think only women gossip but actually, some men are terrible gossips.)

Synonyms

Translations

  • English: gossip