aproko
Naija
Etymology
From: unknown
Pronunciation
- àpròkó
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 0
- Frequency rank in NSC treebank: inf
- Frequency in raw corpus: 15
- Frequency rank in raw corpus: 6494
Noun
- na make people or person dey gossip anoder person or people
- You dey do aproko. — (Egbokhare_2020. You are gossiping.)
- Amebo or aproko be like fuel wey dem add join fire — (jw_1324, _Gossiping can act like fuel addeto burning fire_)
- some people think say na only women dey do aproko' but na liar. Men aproko na im bad pass sef. — (NSC_Legbeti_2020. Some people assume that only women gossip but actually, men are terrible gossips.)
Synonyms
Translations
- English: gossip