aro

Revision as of 16:32, 7 December 2020 by 102.89.2.238 (talk) (→‎Naija)

Naija

Etymology

From: Yoruba (the location of a standard Psychiatric hospital in Nigeria)

Pronunciation

  • árò

Play Play

Noun

  1. Na anoder way dem dey take talk about any matter wey concern craze for Naija.
    • You be correct aro sha.  — (NSC_Legbeti_2020. You are a real lunatic.)
    • All di aro people escape from di hospital yesterday.  — (NSC_Legbeti_2020. The mentally ill patients escaped from the hospital yesterday.)
  2. Na name of place where dem dey treat mad people for Nigeria.
    • The Doctor dey work for aro .  — (NSC_Legbeti_2020. You are really a lunatic.)

Derived forms

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: Naija euphemism for lunacy.