Difference between revisions of "aroko"
(→Noun) |
|||
(3 intermediate revisions by 2 users not shown) | |||
Line 4: | Line 4: | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
− | * | + | *àrókò |
<sm2>Pcm-ng-aroko.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-aroko.f.ogg</sm2> | ||
− | <sm2>Pcm-ng-aroko.m.ogg</sm2> | + | <sm2>Pcm-ng-aroko.m.ogg</sm2> |
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
+ | ===Adjective=== | ||
+ | # Person wey dey behave one kind sake of sey e no get correct book sense. | ||
+ | #:*{{ux|dv|You be '''aroko'''.|(Egbokhare_2021, You are not enlightened.)}} | ||
+ | # Person wey im eye no open | ||
+ | #:* {{ux|dv| If she say she no go marry you because you be '''aroko''', before you start to vex, first reason if wetin she talk na true.| (If she refused to marry you because you are not enlightened, before you get angry, find out if she saying the truth.)}} | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: ''an unenlightened person'' | * English: ''an unenlightened person'' |
Latest revision as of 11:56, 14 February 2024
Naija
Etymology
From: Yoruba ara and oko.
Pronunciation
- àrókò
Adjective
- Person wey dey behave one kind sake of sey e no get correct book sense.
- You be aroko. — (Egbokhare_2021, You are not enlightened.)
- Person wey im eye no open
- If she say she no go marry you because you be aroko, before you start to vex, first reason if wetin she talk na true. — (If she refused to marry you because you are not enlightened, before you get angry, find out if she saying the truth.)
Translations
- English: an unenlightened person