aroko

Naija

Etymology

From: Yoruba ara and oko.

Pronunciation

  • àrókò

Play

Adjective

  • Person wey dey behave one kind sake of sey e no get correct book sense.
  • You be aroko.  — (Egbokhare_2021, You are not enlightened.)

Translations

  • English: an unenlightened person