aroko

Revision as of 02:02, 28 February 2021 by 129.205.113.220 (talk) (→‎Noun)

Naija

Etymology

From: Yoruba ara and oko.

Pronunciation

  • áróòko

Play

Noun

Na person wey dey behave one kind sake of sey e no get correct book sense.

  • You be aroko.  — (Egbokhare_2021, You are unenlightened.)

Translations

  • English: an unenlightened person