aroko

Revision as of 11:56, 14 February 2024 by Emeka (talk | contribs) (→‎Adjective)
(diff) ← Older revision | Latest revision (diff) | Newer revision → (diff)

Naija

Etymology

From: Yoruba ara and oko.

Pronunciation

  • àrókò

Play

Adjective

  1. Person wey dey behave one kind sake of sey e no get correct book sense.
    • You be aroko.  — (Egbokhare_2021, You are not enlightened.)
  2. Person wey im eye no open
    • If she say she no go marry you because you be aroko, before you start to vex, first reason if wetin she talk na true.  —  (If she refused to marry you because you are not enlightened, before you get angry, find out if she saying the truth.)

Translations

  • English: an unenlightened person