ashawo

Revision as of 17:07, 30 November 2020 by 160.152.249.27 (talk) (→‎Noun)

Naija

Etymology

From: Yoruba ase (person) + owo (money)

Pronunciation

  • àʃáwó

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 0
  • Frequency rank in NSC treebank: inf
  • Frequency in raw corpus: 28
  • Frequency rank in raw corpus: 4504

Noun

Man or woman wey im talent na to dey doke for money.

  1. E be ashawo.  — (Egbokhare_2020, She is a prostitute.)
    Hai from dat side, dem dey call me papa ashawo.  — (ONI_04_Women_M__48, Hey ! from that side they call me ' father of prostitutes'.)
    Dem build am for area wia ashawo dey patrol wella.  — (bbc__33343, It was built in an area where prostitute reside.)

Derived forms

Synonyms

Translations

  • English: prostitute