ashawo

Revision as of 17:14, 30 November 2020 by 160.152.249.27 (talk) (→‎Noun)

Naija

Etymology

From: Yoruba ase (person) + owo (money)

Pronunciation

  • àʃáwó

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 0
  • Frequency rank in NSC treebank: inf
  • Frequency in raw corpus: 28
  • Frequency rank in raw corpus: 4504

Noun

Woman wey im talent na to dey doke for money.

  • E be ashawo.  — (Egbokhare_2020, She is a prostitute.)
  • Dem build am for area wia ashawo dey patrol wella.  — (bbc__33343, It was built in an area where prostitute reside.)
  1. Man wey dey doke women upandown.

Derived forms

Synonyms

Translations

  • English: prostitute