Difference between revisions of "askiaski"
Line 8: | Line 8: | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
* àskíǎskí | * àskíǎskí | ||
− | <sm2> | + | <sm2>pcm-ng-askiaski.f.ogg</sm2> |
− | <sm2> | + | <sm2>pcm-ng-askiaski.m.ogg</sm2> |
===Adjective=== | ===Adjective=== |
Revision as of 20:17, 15 July 2021
Naija
Alternative forms
- askask
Etymology
From: English ask
Pronunciation
- àskíǎskí
Adjective
Na person wey like make anoder person dey answer e question dem we no dey ever finish.
- As police take am so, na askiaski dem wan do. — (Egbokhare_2020. With his arrest by police, they will surely interrogate him.)
- I no dey like person wey too dey do askiaski. — (I dislike anyone who is too interrogative.)
- Azu na askiaski. — (NSC_Legbeti_2021. Azu asks too many questions.)
Synonyms
Translations
- English: an overly inquisitive person