Difference between revisions of "askiaski"
Line 20: | Line 20: | ||
===Adjective=== | ===Adjective=== | ||
Na person wey like make anoder person dey answer e question dem we no dey ever finish. | Na person wey like make anoder person dey answer e question dem we no dey ever finish. | ||
− | :*{{ux|dv|Azu na '''askiaski'''. |( | + | :*{{ux|dv|Azu na '''askiaski'''. |(NSC_2020, Azu asks too many questions.)}} |
Latest revision as of 18:28, 17 April 2023
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English ask
Pronunciation
- àskìáskí
Noun
Wetin person dey do wey be set e dey question wey no dey finish.
- Police carry am go do askiaski. — (NSC_2022, The police took him to interrogate him.)
- I no dey like person wey dey do askiaski. — (NSC_2022, I don't like people who ask too many questions.)
Translations
- English: interrogation
Adjective
Na person wey like make anoder person dey answer e question dem we no dey ever finish.
- Azu na askiaski. — (NSC_2020, Azu asks too many questions.)
Synonyms
Translations
- English: an overly inquisitive person