askiaski

Revision as of 15:14, 26 February 2021 by 154.66.42.56 (talk) (→‎Naija)

Naija

Alternative forms

Etymology

Borrowed from English askiaski

Pronunciation

  • àkjǎskí



Verb

  • Na when dem ask question well well.
  • As police take am so, na askiaski dem wan do.  — (Egbokhare_2020. As the police arrested him, they want to interrogate him.)
  • I no dey like person wey too dey askiaski.  — (I dislike anyone who ask too many questions.)
  • Azu na askiaski.  — (NSC_Legbeti_2021. Azu is too interrogative.)


Synonyms

Translations

  • English: interrogative