askiaski

Naija

Alternative forms

  • askask

Etymology

From: English ask

Pronunciation

  • àskíǎskí

Play Play

Adjective

Na person wey like make anoder person dey answer e question dem we no dey ever finish.

  • As police take am so, na askiaski dem wan do.  — (Egbokhare_2020. With his arrest by police, they will surely interrogate him.)
  • I no dey like person wey too dey do askiaski.  — (I dislike anyone who is too interrogative.)
  • Azu na askiaski.  — (NSC_Legbeti_2021. Azu asks too many questions.)


Synonyms

Translations

  • English: an overly inquisitive person