askiaski
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English ask
Pronunciation
- àskìáskí
Noun
Wetin person dey do wey be set e dey question wey no dey finish.
- Police carry am go do askiaski. — (NSC_2022, The police took him to interrogate him.)
- I no dey like person wey dey do askiaski. — (NSC_2022, I don't like people who ask too many questions.)
Translations
- English: interrogation
Adjective
Na person wey like make anoder person dey answer e question dem we no dey ever finish.
- Azu na askiaski. — (NSC_2020, Azu asks too many questions.)
Synonyms
Translations
- English: an overly inquisitive person