Difference between revisions of "asoebi"
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Naija) |
|||
Line 12: | Line 12: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | * | + | * [[anco]] wey people dey wear make de fit know demsef for party. |
:*{{ux|dv|Di '''asoebi''' fine well well.|(NSC_Legbeti_2020. The common cloth worn by the family is fine)}} | :*{{ux|dv|Di '''asoebi''' fine well well.|(NSC_Legbeti_2020. The common cloth worn by the family is fine)}} | ||
:*{{ux|dv|For dis side ehn, dem sabi wear '''asoebi''' for nearly everyting wey happen to dem, even Covid go still get asoebi one day.|(NSC_Legbeti_2020. They like wearing the same outfit to mark events in this part of the world. I guess Covid will soon have one.)}} | :*{{ux|dv|For dis side ehn, dem sabi wear '''asoebi''' for nearly everyting wey happen to dem, even Covid go still get asoebi one day.|(NSC_Legbeti_2020. They like wearing the same outfit to mark events in this part of the world. I guess Covid will soon have one.)}} | ||
Line 18: | Line 18: | ||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
− | * [[anco]] | + | * [[anco]], [[uniform]] |
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English '' | + | * English ''uniform'' |
Revision as of 16:30, 9 August 2021
Naija
Alternative forms
- asoebi
Etymology
From: Yoruba aso, 'cloth' and ebi, 'family'.
Pronunciation
- àʃɔ́ɛ̀bí
Noun
- anco wey people dey wear make de fit know demsef for party.
- Di asoebi fine well well. — (NSC_Legbeti_2020. The common cloth worn by the family is fine)
- For dis side ehn, dem sabi wear asoebi for nearly everyting wey happen to dem, even Covid go still get asoebi one day. — (NSC_Legbeti_2020. They like wearing the same outfit to mark events in this part of the world. I guess Covid will soon have one.)
- Di asoebi my friends dem wan wear for my daughter marriage make sense die. — (NSC_Legbeti_2020. The fabric my friends choose to wear to my daughter's wedding is very lovely)
Synonyms
Translations
- English uniform