Difference between revisions of "asoebi"

Line 11: Line 11:
 
* [[anco]] wey people dey wear make de fit know demsef for party.
 
* [[anco]] wey people dey wear make de fit know demsef for party.
 
:*{{ux|dv|Di '''asoebi''' fine well well.|(NSC_Legbeti_2020. The common cloth worn by the family  is fine)}}
 
:*{{ux|dv|Di '''asoebi''' fine well well.|(NSC_Legbeti_2020. The common cloth worn by the family  is fine)}}
:*{{ux|dv|For dis side ehn, dem sabi wear '''asoebi''' for nearly everyting wey happen to dem, even Covid go still get asoebi one day.|(NSC_Legbeti_2020. They like wearing the same outfit to mark events in this part of the world. I guess Covid will soon have one.)}}
+
:*{{ux|dv|For dis side ehn, dem sabi wear '''asoebi''' for everyting wey happen to dem, even Covid go still get asoebi one day.|(NSC_Legbeti_2020. They like wearing the same outfit to mark events in this part of the world. I guess Covid will soon have one.)}}
 
:*{{ux|dv|Di '''asoebi''' my friends dem wan wear for my daughter marriage make sense die.|(NSC_Legbeti_2020. The fabric my friends choose to wear to my daughter's wedding is very lovely)}}
 
:*{{ux|dv|Di '''asoebi''' my friends dem wan wear for my daughter marriage make sense die.|(NSC_Legbeti_2020. The fabric my friends choose to wear to my daughter's wedding is very lovely)}}
  

Revision as of 05:08, 10 November 2022

Naija

Etymology

From: Yoruba aso wey mean cloth and ebi wey mean family.

Pronunciation

  • àʃɔ́ɛ̀bí

Play Play

Noun

  • anco wey people dey wear make de fit know demsef for party.
  • Di asoebi fine well well.  — (NSC_Legbeti_2020. The common cloth worn by the family is fine)
  • For dis side ehn, dem sabi wear asoebi for everyting wey happen to dem, even Covid go still get asoebi one day.  — (NSC_Legbeti_2020. They like wearing the same outfit to mark events in this part of the world. I guess Covid will soon have one.)
  • Di asoebi my friends dem wan wear for my daughter marriage make sense die.  — (NSC_Legbeti_2020. The fabric my friends choose to wear to my daughter's wedding is very lovely)

Synonyms

Translations

  • English uniform