Difference between revisions of "asoebi"
EmekaFelixO (talk | contribs) |
(→Noun) |
||
(15 intermediate revisions by 6 users not shown) | |||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
− | |||
− | |||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
− | From: Yoruba ''aso'' | + | From: Yoruba ''aso'' wey mean ''cloth'' and ''ebi'' wey mean ''family''. |
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
− | * | + | * àʃɔ́ɛ̀bí |
<sm2>Pcm-ng-asoebi.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-asoebi.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-asoebi.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-asoebi.m.ogg</sm2> | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | + | * [[anco]] wey people dey wear for occasion wey dey show sey dem be di same group. | |
− | + | :*{{ux|dv|Di '''asoebi''' fine well well.|(The common cloth worn by the family is fine)}} | |
− | + | :*{{ux|dv|For dis side ehn, dem sabi wear '''asoebi''' for everyting wey happen to dem, even Covid go still get asoebi one day.|(They like wearing the same outfit to mark events in this part of the world. I guess Covid will soon have one.)}} | |
− | + | :*{{ux|dv|Di '''asoebi''' my friends dem wan wear for my daughter marriage make sense die.|(The fabric my friends want to wear to my daughter's wedding is very lovely)}} | |
+ | |||
+ | ====Synonyms==== | ||
+ | * [[anco]], [[uniform]] | ||
+ | ====Translations==== | ||
+ | * English ''uniform'' |
Latest revision as of 14:39, 14 February 2024
Naija
Etymology
From: Yoruba aso wey mean cloth and ebi wey mean family.
Pronunciation
- àʃɔ́ɛ̀bí
Noun
- anco wey people dey wear for occasion wey dey show sey dem be di same group.
- Di asoebi fine well well. — (The common cloth worn by the family is fine)
- For dis side ehn, dem sabi wear asoebi for everyting wey happen to dem, even Covid go still get asoebi one day. — (They like wearing the same outfit to mark events in this part of the world. I guess Covid will soon have one.)
- Di asoebi my friends dem wan wear for my daughter marriage make sense die. — (The fabric my friends want to wear to my daughter's wedding is very lovely)
Synonyms
Translations
- English uniform