Difference between revisions of "asoebi"

 
(One intermediate revision by the same user not shown)
Line 9: Line 9:
  
 
===Noun===
 
===Noun===
* [[anco]] wey people dey wear make de fit know demsef for party.
+
* [[anco]] wey people dey wear for occasion wey dey show sey dem be di same group.
:*{{ux|dv|Di '''asoebi''' fine well well.|(NSC_Legbeti_2020. The common cloth worn by the family  is fine)}}
+
:*{{ux|dv|Di '''asoebi''' fine well well.|(The common cloth worn by the family  is fine)}}
:*{{ux|dv|For dis side ehn, dem sabi wear '''asoebi''' for everyting wey happen to dem, even Covid go still get asoebi one day.|(NSC_Legbeti_2020. They like wearing the same outfit to mark events in this part of the world. I guess Covid will soon have one.)}}
+
:*{{ux|dv|For dis side ehn, dem sabi wear '''asoebi''' for everyting wey happen to dem, even Covid go still get asoebi one day.|(They like wearing the same outfit to mark events in this part of the world. I guess Covid will soon have one.)}}
:*{{ux|dv|Di '''asoebi''' my friends dem wan wear for my daughter marriage make sense die.|(NSC_Legbeti_2020. The fabric my friends choose to wear to my daughter's wedding is very lovely)}}
+
:*{{ux|dv|Di '''asoebi''' my friends dem wan wear for my daughter marriage make sense die.|(The fabric my friends want to wear to my daughter's wedding is very lovely)}}
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====

Latest revision as of 14:39, 14 February 2024

Naija

Etymology

From: Yoruba aso wey mean cloth and ebi wey mean family.

Pronunciation

  • àʃɔ́ɛ̀bí

Play Play

Noun

  • anco wey people dey wear for occasion wey dey show sey dem be di same group.
  • Di asoebi fine well well.  — (The common cloth worn by the family is fine)
  • For dis side ehn, dem sabi wear asoebi for everyting wey happen to dem, even Covid go still get asoebi one day.  — (They like wearing the same outfit to mark events in this part of the world. I guess Covid will soon have one.)
  • Di asoebi my friends dem wan wear for my daughter marriage make sense die.  — (The fabric my friends want to wear to my daughter's wedding is very lovely)

Synonyms

Translations

  • English uniform