Difference between revisions of "asoebi"

Line 12: Line 12:
  
===Noun===
 
===Noun===
* Na when people, especially family, wear desame kind clot take celebrate someting.
+
* [[anco]] wey people dey wear make de fit know demsef for party.
 
:*{{ux|dv|Di '''asoebi''' fine well well.|(NSC_Legbeti_2020. The common cloth worn by the family  is fine)}}
 
:*{{ux|dv|Di '''asoebi''' fine well well.|(NSC_Legbeti_2020. The common cloth worn by the family  is fine)}}
 
:*{{ux|dv|For dis side ehn, dem sabi wear '''asoebi''' for nearly everyting wey happen to dem, even Covid go still get asoebi one day.|(NSC_Legbeti_2020. They like wearing the same outfit to mark events in this part of the world. I guess Covid will soon have one.)}}
 
Line 18: Line 18:
  
====Synonyms====
 
====Synonyms====
* [[anco]]
+
* [[anco]], [[uniform]]
 
====Translations====
 
====Translations====
* English ''common outfit''
+
* English ''uniform''

Revision as of 16:30, 9 August 2021

Naija

Alternative forms

  • asoebi

Etymology

From: Yoruba aso, 'cloth' and ebi, 'family'.

Pronunciation

  • àʃɔ́ɛ̀bí

Play Play

Noun

  • anco wey people dey wear make de fit know demsef for party.
  • Di asoebi fine well well.  — (NSC_Legbeti_2020. The common cloth worn by the family is fine)
  • For dis side ehn, dem sabi wear asoebi for nearly everyting wey happen to dem, even Covid go still get asoebi one day.  — (NSC_Legbeti_2020. They like wearing the same outfit to mark events in this part of the world. I guess Covid will soon have one.)
  • Di asoebi my friends dem wan wear for my daughter marriage make sense die.  — (NSC_Legbeti_2020. The fabric my friends choose to wear to my daughter's wedding is very lovely)

Synonyms

Translations

  • English uniform