Difference between revisions of "asoebi"

Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
 
===Alternative forms===
 
===Alternative forms===
* ashoebi
+
* asoebi
  
 
===Etymology===
 
===Etymology===

Revision as of 15:29, 14 January 2021

Naija

Alternative forms

  • asoebi

Etymology

From: Yoruba aso, 'cloth' and ebi, 'family'

Pronunciation

  • àʃɔ́ɛ̀bí

Play Play

Noun

  • Na when people, especially family, wear desame kind clot take celebrate someting.
  • Di asoebi fine well well.  — (NSC_Legbeti_2020. The common cloth worn by the family is fine)
  • For dis side ehn, dem sabi wear asoebi for nearly everyting wey happen to dem, even Covid go still get asoebi one day.  — (NSC_Legbeti_2020. They like wearing the same outfit to mark events in this part of the world. I guess Covid will soon have one.)
  • Di asoebi my friends dem wan wear for my daughter marriage make sense die.  — (NSC_Legbeti_2020. The fabric my friends choose to wear to my daughter's wedding is very lovely)

Synonyms

Translations

  • English common outfit