asoebi

Naija

Alternative forms

  • asoebi

Etymology

From: Yoruba aso (cloth), ebi (family)

Pronunciation

  • àʃ̀ɔ̀ɛbí

Play Play

Noun

  1. na when people, especially family, wear desame kind clot take celebrate someting.
    • Di asoebi fine well well.  — (NSC_Legbeti_2020. The family fabric is fine)
    • For dis side ehn, dem sabi wear asoebi for nearly everyting o, even Covid go still get soon.  — (NSC_Legbeti_2020. They like wearing thesame outfit in this part of the world. I guess Covid will soon have one)
    • Di asoebi my friends wan wear for my daughter marriage make sense die.  — (NSC_Legbeti_2020. The fabric my friends choose to wear to my daughter's wedding is very lovely)