asoebi
Naija
Etymology
From: Yoruba aso wey mean cloth and ebi wey mean family.
Pronunciation
- àʃɔ́ɛ̀bí
Noun
- anco wey people dey wear make de fit know demsef for party.
- Di asoebi fine well well. — (NSC_Legbeti_2020. The common cloth worn by the family is fine)
- For dis side ehn, dem sabi wear asoebi for nearly everyting wey happen to dem, even Covid go still get asoebi one day. — (NSC_Legbeti_2020. They like wearing the same outfit to mark events in this part of the world. I guess Covid will soon have one.)
- Di asoebi my friends dem wan wear for my daughter marriage make sense die. — (NSC_Legbeti_2020. The fabric my friends choose to wear to my daughter's wedding is very lovely)
Synonyms
Translations
- English uniform