asoebi

Revision as of 14:39, 14 February 2024 by Emeka (talk | contribs) (→‎Noun)
(diff) ← Older revision | Latest revision (diff) | Newer revision → (diff)

Naija

Etymology

From: Yoruba aso wey mean cloth and ebi wey mean family.

Pronunciation

  • àʃɔ́ɛ̀bí

Play Play

Noun

  • anco wey people dey wear for occasion wey dey show sey dem be di same group.
  • Di asoebi fine well well.  — (The common cloth worn by the family is fine)
  • For dis side ehn, dem sabi wear asoebi for everyting wey happen to dem, even Covid go still get asoebi one day.  — (They like wearing the same outfit to mark events in this part of the world. I guess Covid will soon have one.)
  • Di asoebi my friends dem wan wear for my daughter marriage make sense die.  — (The fabric my friends want to wear to my daughter's wedding is very lovely)

Synonyms

Translations

  • English uniform