atoknado

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English talk and do

Pronunciation

  • àtɔ́knàdû

Play Play

Noun

  • Make person dey do wetin im talk say im go.
  • For inside Universal Atoknado Paper for Human Right, di United Nations talk am sey pikin need special care and help.  — (Egbokhare_2020. In the Declaration, United Nations stated that every child needs a special care and help.)
  • De landlord na Atoknado person.  — (NSC_Legbeti_2021. The landlord is a man of his word.)
  • I dey fear my Papa because if he say he go disown me if I marry you, he go do am because na Atoknado person.  — (NSC_Legbeti_2021. I can't mary you because I am scared of my father. If he says will disown me, he will.)

Synonyms

Translations

  • English: declaration, true to a promise or threat