awuf

Naija

Alternative forms

Etymology

From: Unknown

Pronunciation

  • àwûf

Play Play

Usage

  • Na street abi TV dem dey use am.

Noun

  • Na wetin person no pay for at all or pay reach real price before im get am.
  • Awuf dey run belle o.  — (Egbokhare_2020. Giveaways are dangerous.)
  • We all carry di shirt wey we wear dat day go house. Na awuf now o. we go pay Oga?.  — (NSC_Legbeti_2020. The T-shirts we wore that day should be bonus, or, are we paying the boss for them?)
  • I don learn not to do awuf with my yam.  — (katakata__1001. I no longer do a giveaway with my yams)
  • Na di awuf data wey MTN do last week na im make I fit do video call wit my mama and papa.  — (NSC_Legbeti_2020. It was the bonus data shared out by MTN last week that made calls to my parents possible.)

Synonyms

Translations

  • English: giveaways, freebies

Adjective

  • Na when someting plenty yanfufanfu throwey
  • Tori be say na for July 2018 di search engine launch Google Station wey dem say go be di new awuf WiFi wey no dey finish.  — (bbc__44045. It is on record that on July 2018, Google launched the new WiFi with endless connectivity)
  • No be today di governor dey give dose kind awuf tings for im birthday party.  — (NSC_Legbeti_2020. The governor is known for such freebies at his birthday parties)

synonyms

Translations

  • English: giveaway, bonus