babadashme

Naija

Alternative forms

Etymology

  • From:Yoruba baba, English (Nigeria) dash, me

Pronunciation

  • bàbádáʃmî

Play Play

Noun

  1. Na oversized dress abi shoe wey person papa dash am.
    • Na babadashme be dis.  — (Egbokhare_2020. This outfit is an oversized dress.)
    • All de shoes wey I dey see you wear na babadashme sha!  — (NSC_Legbeti_202. All the shoes I see you wear are always oversized.)
  2. Na anything wey no be person size because na dash dem dash am.
    • De Volks tortoise car na real old school. If I drive am people go know say na babadashme car.  — (NSC_Legbeti_202. If I drive Volkswagen BeatlesĖ, everyone will think I am driving my father's old car.)
    • You know say anyting wey be babadashme no dey ever be person own.  — (NSC_Legbeti_202. Anything given as a gift may not always be exactly one's taste.)

Synonyms

Translations

  • English: an oversized dress/shoe.