babariga

Naija

Etymology

  • From: Hausa

Pronunciation

  • bàbárìgá

Play Play


Noun

  • Cloth wey long come dey flow, wey men dey wear.
  • I sew new babariga  — (Egbokhare _2020. I sewed a new babariga.)
  • Na all di Senators wear babariga come di party.  — (NSC_Legbeti _2021. All the Senators wore a flowing gown to the party.)


Synonyms

Translations

  • English: Flowing outfit worn by men in Nigeria