babariga
Naija
Etymology
- From: Hausa
Pronunciation
- bàbárìgá
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 0
- Frequency rank in NSC treebank: inf
- Frequency in raw corpus: 1
- Frequency rank in raw corpus: 31517
Noun
- Na cloth wey long come dey flow, wey men dey wear for Nigeria.
- I sew new babariga — (Egbokhare _2020. I sewed a new babariga.)
- Na all the Senators wear babariga come de party. — (NSC_Legbeti _2021. All the Senators wore a flowing gown to the party.)
- For North ehn, friday like dis, e go just be like everyman talk say na babariga — (NSC_Legbeti_2021. Every man wears a flowing dress in the North.)
Synonyms
Translations
- English: Flowing outfit worn by men in Nigeria