babariga

Naija

Etymology

  • From: Hausa

Pronunciation

  • bàbárìgá

Play Play


Noun

  • Na cloth wey long come dey flow, wey men dey wear for Naija.
  • I sew new babariga  — (Egbokhare _2020. I sewed a new babariga.)
  • Na all the Senators wear babariga come de party.  — (NSC_Legbeti _2021. All the Senators wore a flowing gown to the party.)
  • For North ehn, friday like dis, e go just be like everyman talk say na babariga  — (NSC_Legbeti_2021. Every man wears a flowing dress in the North.)

Synonyms

Translations

  • English: Flowing outfit worn by men in Nigeria