babariga

Revision as of 19:01, 17 April 2023 by Emeka (talk | contribs) (→‎Noun)
(diff) ← Older revision | Latest revision (diff) | Newer revision → (diff)

Naija

Etymology

  • From: Hausa

Pronunciation

  • bàbárìgá

Play Play


Noun

  • Cloth wey long come dey flow, wey men dey wear.
  • I sew new babariga  — (I sewed a new babariga.)
  • Na all di Senators wear babariga come di party.  — (All the Senators wore a flowing gown to the party.)


Synonyms

Translations

  • English: Flowing outfit worn by men in Nigeria