Difference between revisions of "babiala"
(→Naija) |
(→Naija) |
||
Line 12: | Line 12: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | + | # Na person wey dey beg for money waka. | |
− | #: {{ux|dv|Abeg, I no dey like dey give '''babiala''' money. |(Egbokhare _2020. Please, I dislike giving beggars money.)}} | + | #:* {{ux|dv|Abeg, I no dey like dey give '''babiala''' money. |(Egbokhare _2020. Please, I dislike giving beggars money.)}} |
− | #: {{ux|dv|'''babiala''' dem dey full everywhere for fridays. |(NSC_Legbeti_2021. You will find beggars everywhere.)}} | + | #:* {{ux|dv|'''babiala''' dem dey full everywhere for fridays. |(NSC_Legbeti_2021. You will find beggars everywhere.)}} |
− | #: {{ux|dv|I sory for dat '''babiala''' wey moto jam. |(NSC_Legbeti_2021. I felt sorry for that beggar hit by a car.)}} | + | #:* {{ux|dv|I sory for dat '''babiala''' wey moto jam. |(NSC_Legbeti_2021. I felt sorry for that beggar hit by a car.)}} |
+ | # Na anybody wey dey beg for someting [[wellwell]] | ||
+ | #:* {{ux|dv|If you no work hard today, na '''babiala''' work you go do take feed yourself tomorrow.|(NSC_Legbeti_2021. If you do not work hard now, you will turn into a beggar in the future.)}} | ||
+ | #:* {{ux|dv|You too dey do '''babiala''' tinz. |(NSC_Legbeti_2021. You are such a beggar.)}} | ||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
− | * [[onibara]] | + | * [[onibara]], [[begibegi]] |
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: '' | + | * English: ''A common beggar''. |
Revision as of 14:51, 3 March 2021
Naija
Alternative forms
Etymology
- From: Hausa (common beggar)
Pronunciation
- bèbjǎlà
Noun
- Na person wey dey beg for money waka.
- Abeg, I no dey like dey give babiala money. — (Egbokhare _2020. Please, I dislike giving beggars money.)
- babiala dem dey full everywhere for fridays. — (NSC_Legbeti_2021. You will find beggars everywhere.)
- I sory for dat babiala wey moto jam. — (NSC_Legbeti_2021. I felt sorry for that beggar hit by a car.)
- Na anybody wey dey beg for someting wellwell
- If you no work hard today, na babiala work you go do take feed yourself tomorrow. — (NSC_Legbeti_2021. If you do not work hard now, you will turn into a beggar in the future.)
- You too dey do babiala tinz. — (NSC_Legbeti_2021. You are such a beggar.)
Synonyms
Translations
- English: A common beggar.