Difference between revisions of "babiala"

Line 8: Line 8:
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
 
* bèbjǎlà
 
* bèbjǎlà
<sm2>Pcm-ng-babiala.f.ogg</sm2>  
+
<sm2>pcm-ng-babiala.f.ogg</sm2>  
<sm2>Pcm-ng-babiala.m.ogg</sm2>  
+
<sm2>pcm-ng-babiala.m.ogg</sm2>  
  
 
===Noun===
 
===Noun===

Revision as of 19:54, 15 July 2021

Naija

Alternative forms

Etymology

  • From: Hausa (common beggar)

Pronunciation

  • bèbjǎlà

Play Play

Noun

  1. Na person wey dey beg for money waka.
    • Abeg, I no dey like dey give babiala money.  — (Egbokhare _2020. Please, I dislike giving beggars money.)
    • babiala dem dey full everywhere for fridays.  — (NSC_Legbeti_2021. You will find beggars everywhere.)
    • I sory for dat babiala wey moto jam.  — (NSC_Legbeti_2021. I felt sorry for that beggar hit by a car.)
  2. Na anybody wey dey beg for someting well well
    • If you no work hard today, na babiala work you go do take feed yourself tomorrow.  — (NSC_Legbeti_2021. If you do not work hard now, you will turn into a beggar in the future.)
    • You too dey do babiala tinz.  — (NSC_Legbeti_2021. You beg too much.)

Synonyms

Translations

  • English: beggar.