babiala

Naija

Alternative forms

Etymology

  • From: Hausa (common beggar)

Pronunciation

  • bèbjǎlà


Noun

  • Na person wey dey beg for money waka.
  1. Abeg, I no dey like dey give babiala money.  — (Egbokhare _2020. Please, I dislike giving beggars money.)
    babiala dem dey full everywhere for fridays.  — (NSC_Legbeti_2021. You will find beggars everywhere.)
    I sory for dat babiala wey moto jam.  — (NSC_Legbeti_2021. I felt sorry for that beggar hit by a car.)

Synonyms

Translations

  • English: a common beggar.