babiala

Naija

Alternative forms

Etymology

  • From: Hausa (common beggar)

Pronunciation

  • bábjǎlà

Play Play

Noun

  1. Person wey dey waka dey beg for money.
    • Abeg, I no dey like dey give babiala money.  — (Egbokhare _2020, Please, I dislike giving beggars money.)
    • babiala dem dey full everywhere for fridays.  — (NSC_Legbeti_2021, You will find beggars everywhere.)
    • I sory for dat babiala wey moto jam.  — (NSC_Legbeti_2021, I felt sorry for that beggar hit by a car.)
  2. Person wey dey beg well well.
    • If you no work hard today, na babiala work you go do take feed yourself tomorrow.  — (NSC_Legbeti_2021, If you do not work hard now, you will turn into a beggar in the future.)
    • You too dey do babiala tinz.  — (NSC_Legbeti_2021, You beg too much.)

Synonyms

Translations

  • English: beggar.