babiala
Naija
Alternative forms
Etymology
- From: Hausa
Pronunciation
- bàbíálà
Noun
- Person wey dey waka dey beg for money.
- Abeg, I no dey like dey give babiala money. — (Egbokhare _2020, Please, I dislike giving beggars money.)
- babiala dem dey full everywhere for fridays. — (NSC_Legbeti_2021, You will find beggars everywhere.)
- I sory for dat babiala wey moto jam. — (NSC_Legbeti_2021, I felt sorry for that beggar hit by a car.)
- Person wey dey beg well well.
- If you no work hard today, na babiala work you go do take feed yourself tomorrow. — (NSC_Legbeti_2021, If you do not work hard now, you will turn into a beggar in the future.)
- You too dey do babiala tinz. — (NSC_Legbeti_2021, You beg too much.)
Synonyms
Translations
- English: beggar.